My Turn
I hate this stress
But na wetin mommy wan hear?
Sleep don put me for wahala
It's usually more fun
when I do this water fetching routine with friends
But chyboy wicked shaa
Him no fit wake person up make i follow them fetch water
Now na to dey here with these old people
And small girls wey dey like gossip
Wetin concern me?
Na to just stand one side wait my turn
@the_vyrus
Comments