NAIJA ONLINE SLANGS

LWKM - laugh wan kill me
LWKMD - laugh wan kill me die
MIDG - make I dey go
WGYL - we go yarn later
IGA - I gbadun am
ICS - I can't shout
DJM - don't jealous me

WBDM - who born the maga
WGT - who goes there (ph boys
know wetin I mean)
UDC - u dey craze
NUS - na u sabi
WSU - who send you
OSABZ - over sabi
ITK - I too know
WDH - wetin dey happen
NDH - nothing dey happen
FMJ - free me jo
WU - weda u
BBP - bad belle people
HUD - how u dey
WKP - waka pass
BBG - baby girl
KKL - kokolette
MML - mamalette
GFF - gbono fe le fe le (eg. She
GFF)
NTT - na true talk
NDM - no dull me
LGT - lets go there
IFSA - I for slap am
IGDO - I go die oh
YB - yes boss
NLT - no long thing
2GB - 2 gbaski (eg. The babe 2GB)
WBYO - wetin be your own
U2D - u too do
U2DV - u 2 dey vex
INS - I no send
WWY - who wan yarn
NBST - no be small thing
NMA - no mind am
MIHW - make I hear word
NBL - no be lie
NB? - na beans?
NBB - no be beans
O2S - omo 2 sexy
UNGS - u no get sense
lmyo - laffin my yansh out
wdu- wetin do una
HUF... Hide Ur Face.
HEDH?... How e dey happen?
UDK- u don kolo
idfy- i dey fee you
ngo- na God o
U2DFH- U 2 dey fall hand
ND- No dullin
WDG- Waka dey go
U2S- U 2 set
MSD- Make sense die
num- na ur mate?
Wigy- wetin i go yarn
nwo- na wah o
NSUB... Nothing stain Ur boxers.
Iddfu- i don dey fear you
I2M-i 2 much
NDU-Nuttin Do U
U2C-U 2 Correct
SDT-Stop Dat Tin
IICU-If I Catch U.
Kl- kap less
wdt- wgo dey talk?
YUDJ - Y u deh jones??
Igto- i go tell o
has- hold am stand
NL - No laxity
uke- u knw every
FBNP fine boy no pimple
OTB
orobor too bad
SFU serious fuck
up
msd- make sense die
KMBIBA-kiss my black ibo boy ass
CK-chop knuckle
ib4u- i bow for you
DSFU - Dem swear for u?
N2 - na 2ru!
INGA - I no gbedu am!
UNKM - U no know no maps?
NB2U - Na ba 2 u o!
@thevyrus

Comments

Popular Posts